Answer Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2022
Lyrics
Ay-ay eyay ay!
Sola X again Nanananana, yeah
As day dey break, na so person dey old
But time e no dey, omor the truth be told
So I dey pray to God make my face for show
Ay
So many things i don see wey dey make me cry
But I go down on my knees and to God I cry
Oluwa, take away this pain I dey feel inside
Ay
With time and patience weytin go be go be
I don go plenty shows dem no gree let me sing
Dem say I never blow so I be nobody
Ay,
Shey!
But I kept on believing.
The rejected stone can be the chief corner stone
'Cause man wey nor get eye na God dey show am road
No look me less less 'cause you no know tomorrow o
Tomorrow get belle na God know weytin e go born
Papa Answer
ANSWER AYYYY!
ANSWER AYYYY!
PAPA ANSWER AH, AY!
IF YOU NO ANSWER, ENEMIES GO LAUGH ME
Papa Answer
ANSWER AY AYYY!
ANSWER AYYYY!
PAPA ANSWER AH-AH-AHHH!
IF YOU NO ANSWER,
BAD BELLE GO LAUGH ME
Papa Answer
AY
Papa Answer
(Answer Ayyyyyyyyyy)
Papa Answer Ay-ay
(Answer Ayyyyyyyyyyyyy)
Oluwa answer me now now make e no delay
The answer you promise us make e no too tey
Papa show us the way make we no miss our way
Make people wey laugh us last year celebrate us this year
Shake my leg, make them know say you be God
Because you tell me say you no go ever let me fall
No let people start to talk say,
"Sola X na where your God e dey?"
The rejected stone can be the chief corner stone
'Cause man wey nor get eye na God dey show am road
No look me less less 'cause you no know tomorrow o
Tomorrow get belle na God know weytin e go born
Papa Answer
Answer ayyyy!
Answer ayyyy!
Papa answer ah, ay!
If you no answer, enemies go laugh me
Papa Answer
Answer ayy-ayyy!
Answer ayyyy!
Papa answer ah!
If you no answer, bad belle go laugh me
Papa Answer
Ay
Last last we go dey alright,
We go dey alright o
We go dey alright o ay
Last last we go dey alright
Ay