Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Yeah


I dey pray for you

I declare

Goodness for your life

I declare

Victory over all di strife

I declare

All di blessings for life

I declare

And I dey pray for your life


Dis I dey pray for you

I dey pray

I dey pray dis for you

Pray

Make all di good wey you due

I dey pray

Dey pray for you


I dey pray for your joy

I dey pray for your peace

Make every blessing flow

I declare release

Make Baba show you peace

God abeg show your peace


Mercy for your life

Glory for your life

Victory over di strife

Dis I dey pray for you

I dey pray

I dey pray dis for you

Pray


Hmmmmmmm

Mmmmmm

Ohh oh ohhh


Believe, get faith

Oh yeah

God no dey ever late

Believe

Receive

Wetin you dey pray for

Things no go be like before

You no go see struggle no more


Dis I dey pray for you

I dey pray

I dey pray dis for you

Pray

Make all di good wey you due

I dey pray

Dey pray for you


Hmmmmmmm

Mmmmmm

Ohh oh ohhh

More Lyrics from Pan African Lifestyle Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status