![Running](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/09/077e91ffbc23498ebf8494747228d69cH3000W3000_464_464.jpg)
Running Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Woah woah woah woah, woah
Mmmhhmm, You know the vibe
Grand Baby
Awww
See I was raised in the streets
My whole family no rich, I no know wetin be gift
I still dey down below dey pray for my lift
I was born a hustler, so you can't make me take a seat
I'm always running, running, running
Always running, running, running
No I can't stop
I'm running, running, running
I'm always running
I got money to make, plenty money to make
I be village boy with a city dream
I never fear I get a whole team wey dey give me vim
To be a winner you got to believe
So I dey tell you, my balance go soon increase
I go go from party to party
But right now nah clients I've been chatting
Just cause I wanna see John become a something
Wanna hit a convoy with my people one day, ayy
Son of Pozzo tell them that's all we want eh
Make we cashout big and celebrate for Palmbay
Better life all we want to be granted
Hot blooded, only money go fit calm me
My eye red, I dey chase after money
Right now man no get time for sweetie and honey
I dey lie if I say I've been falling
This the life I was born in, why
I'm always running, running, running
Always running, running, running
No I can't stop
I'm running, running, running
I'm always running
I got money to make, plenty money to make, yeah
I know I no get today, but I go get tomorrow
My story surely go change, I go survive the sorrow
I no wan die with poverty, so Grand Baby must go
Oh I must go
Awww
See I was raised in the streets
My whole family no rich, I no know wetin be gift
I still dey down below dey pray for my lift
I was born a hustler, so you can't make me take a seat
I'm always running, running, running
Always running, running, running
No I can't stop
I'm running, running, running
I'm always running
I got money to make, plenty money to make yeah