
Light up Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Wee here hola
Hmmmmmm
If you smoking fellas
Put your light up
Where dey no dey smoke this cana
Don't you ever call me up
As i dey smoking this cana
The kele lick my bana
I no dey all for scams
I tell ham way your papa
Way your papa
I be bew born fela
Arakami mo para
Evertytime i call my dealer
I live my life no comma
Shout to messiah
Bampele want man down
Shout to messiah
I dey go higher
Go higher
Chours
If you smoking felas
Put your light up
Where dey no dey smoke this cana
Don't you ever call me up
If you roll with backwoods
That's what turn me on
Were smoking felas
Smoking felas
Sinner ahah
Ooh badboys dey
Awon temi ni orile e
Awon temi ni surulere
Awon temi ni shita
Awon temi ni agege
Awon toma fa poli o
Ikorodu ni ogawa o
Awon temi ni won para gan ni
Won para gan ni
If you smoking felas
Put your light up
Where dey no dey smoke this cana
Don't you ever call me up
If you roll with backwoods
That's what turn me on
Were smoking felas
Smoking felas
Sinner ahah
Marijuwana oo e dey high me
Marijuwana for my baby