Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Mumu ft. Joeboy - DJ Neptune

...

Oya romance me

feed me till I belle full

mo no kọ fa bo bi

I'm their man but I'm your fool

all their bills on me

because the pocket heavy too

and I must shine my 32 when I see you

making me fall again

me I go come again

anytime you call my name

I go answer eh

body wey get power eeh

na water pump am eeh

go call your father eeh and call your mother eeh

you fine from your head to your shoes

wetin you want I go do

na love I de love I no be mumu waka

girl carry your matter for head

omo girl you scatter my brain

na love I de love I no be mumu waka

you self know say you bad

you de overtake

I get sugar to give oh

come and shop cake

ada nothing do you

nobody do reach you

okay give me small no de denge pose ah eh

physically nobody fit do you like me

baby sit down bonny bonny

whyne to the base make you injure me

oh e going going

the pop we dey pop e no get limit

baby you can sit down on my face

I go give you ...

making me fall again

me I go come again

anytime you call my name I go answer eh

body wey get power eeh na water pump am eeh

go call your father eeh and call your mother eeh

you fine from your head to your shoes

wetin you want I go do

na love I de love I no be mumu waka

girl carry your matter for head

omo girl you scatter my brain

na love I de love I no be mumu waka x2

...

More Lyrics from DJ Neptune Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status