JOHNBULL Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Che
Chasing everyday
Eh
I'll need some kpo to kick start the day
take a risk and take the gain
Like calenda I'm up till date
Cos have got some fire inner me brain
For the paper na steady chase
Is not good to be broke for days
Rich man pikin she can't relate
Poor man pikin dey famz bill gate
You must work before you go chop o
(Na fact o)
Your pastor no be your God o
(Advance o)
You must strive before you go top o
(No be cap o)
Your pp no be workshop o
(Na park o)
Things are happening
If eyes calm he go nose o
Alot is happening
Boys are bad for the zeroes o
My brother leave story
For tiktok dem dey bo rose o
if you sleep you fit turn ghost o
So no dey form boss o
Na actor go kill boss o
No motivator no indicator
Zero competition I see no competitor
More elevation no elevator
Bitch wey dey run for gbola no dey use vibrator
Dudes trynna emulate I see no emulator
Boy is on fire no fire regulator
Illiteracy na disease require education
No be every government workers loma gba pension
I'm in love with my maker
My circuit breaker
Alhamdulilahi I don't worship the satan
Alpha omega
The giver the taker
Talking abt my life
Na only jah be my keeper
You can't take what you can't give
Steal a fortune if you gaz thief
Dinner night no be bar chief
You gone if dem catch you
The owner no go dash you
You must work before you go chop o
(Na fact o)
Your pastor no be your God o
(Advance o)
You must strive before you top o
(cap o)
Your pp no be workshop o
(Na park o)
Things are happening
If eyes calm he go nose o
Alot is happening
Boys are bad for the zeroes o
My brother leave story
For tiktok dem dey bo rose o
if you sleep you fit turn ghost o
So no dey form boss o
Na actor go kill boss o