Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2024

Lyrics

OLENG


Woah sha

Obe yor

Let's go


See na Church we dey

(Where else)

electricity on high voltage, we dey spark comot body

(Comot am)

Nothing wey fit to put my back for ground my Father dey

(E dey oh)

Daily am ready to give my life to you

All of my days

All of my days

All of my days


This is the life I choose to live

Choose to live, choose to live

This is the life I choose to live

Jesus or nothing


This is the life I choose to live

Choose to live, choose to live

This is the life I choose to live

Jesus or nothing


MAJEMU!

Okay!


See you no fit take the boy from the lord (oloun)

or the lord from the boy

We follow Jesus till we die na the law!

Idunu dey for the house of the lord

(dey for the house of the lord)

Moni Jesu ni ma baku

Ani aye daju! (oloun)

Elohim dey for the circle

So tomorrow sure fun wa daku

Daddy ti fun wa ni pass

Wo bi a shen ball bi Lukaku

So it is Jesu or nothing

We no dey follow the crowd

Ki Jesu mi proud, I carry my body

Cause nah daddy carry burden

I no dey worry

Ase ni Jesu is boring

Well that's funny

So fun pa Daddy is coming

This is the life that I choose

there's nothing to loose

Jesu lon mu ori mi wuu!


Na Church we dey

(Na here we dey)

electricity on high voltage, we dey spark comot body

(Body oh)

Nothing wey fit to put my back for ground my Father dey

(E dey oh)

Daily am ready to give my life to you

All of my days

All of my days

All of my days


This is the life I choose to live

Choose to live, choose to live

This is the life I choose to live

Jesus or nothing


This is the life I choose to live

Choose to live, choose to live

This is the life I choose to live

Jesus or nothing

More Lyrics from LAMB CULTURE. Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status