Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I'm the man on fire

My spirit never tire eeh

Louis V for my body

Tequila for you baby

As I enter the party

Sexy girl wanna boggie down for me


Mr DJ Oya spinning my gbedu oo

Ooh ooh whoa

Dem just Dey feel the vibe

How many people wey go Dey my side

How many Kele I go fuck tonight

How many smoke I go shayo tonight (yeah)

Have seen 99 , only one no fit stop my shine

Bad belle people no fit stop Dey my side

Everyday dem Dey feeling the vibe so oh


Stamina stamina stamina stamina

Dem don they feelin my stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )


I say Stamina stamina Stamina Stamina

Dem don they feelin my Stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )


Send me your PayPal

What's your number

Baby no waste time

The Gbedu don Dey ground

You no need rehearsal

I go wire your aza

The boy don Dey para

who be their father

Bomba to bomba

Give them then the fire

Na we get the Zangar


Emi omo Ope , I cannot kill myself

I just won do my best , I go leave the rest

Emi omo Ope I cannot kill my self

I just won do my best , I go leave the rest


Stamina stamina Stamina Stamina

Dem don they feelin my Stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )


I say Stamina stamina Stamina Stamina

Dem don they feelin my Stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )

Stamina stamina stamina stamina

Dem don Dey feelin my stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )


I say Stamina stamina Stamina Stamina

Dem don they feelin my Stamina

I just Dey give dem the gbedu now (wa wa wa )

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status