All Na Way Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
Dendemede dendemede dendemede o
O o dendemede oh
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
Everybody get em own gidingba yeh
Em own gidingba
Everybody get em own gidingba ye e eh
Em own gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
Everything everything na levels
Na only fine girls boys dey do
No put yourself inside trouble
Some girls go ride you like bicycle
You like henessy me like odeku
You like goat meat me like malu
You like small things me like Ukwu
Tribal Mark no be Tattoo
Dem no dey call poor man odogwu
It's all about wetin you do
Some people smart dem no go school
You call your gurl baby me call my boo
Baba se baba se sibaba sibaba sibaba se
Your own way fit no be my way
E no matter all way na way
Baba se baba se sibaba sibaba sibaba se
Your own way fit no be my way
E no matter all way na way
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
Everybody get em own gidingba yeh
Em own gidingba
Everybody get em own gidingba ye e eh
Em own gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
Gbeti gbegbe ti gbeti gbegbe
Gboti gbogbo ti gboti gbogbo
Gbeti gbegbe ti gbeti gbe
Any whi-chi way na way
Ngbogbo na ngbogbo
Nsonso na nsonso
If e no sure
No dey sosokuso
Any whi-chi way na way
Look me well well
Look me well well
Dende fi blend for any weather
No retreat no surrender
Any whi-chi way na way
Baba se baba se sibaba sibaba sibaba se
Your own way fit no be my way
E no matter all way na way
Baba se baba se sibaba sibaba sibaba se
Your own way fit no be my way
E no matter all way na way
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
We we waa we we woo
Wa wa wee we we waa
Everybody get em own gidingba yeh
Em own gidingba
Everybody get em own gidingba ye e eh
Em own gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
If you die you go heaven
Abi hell na your gidingba
Dendemede dendemede dendemede o
Any whi-chi way your way