Wangolo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
You for Dey say what you know oh
No be everybody Dey take apology
Say what you know oh
(Uwor wor wor, wor wor)
If you say you get werey for head
My own na wako, I nor Dey shayo
But if you cross my lane na kpako
If you get Orankpo
Then na here we wacko
I nor be Tenise
Na why I nor Dey make promise
Na baba God Dey give us the energy
To conquer our enemies
Down from right hand side
And from the left hand side
Uwor wor wor wor wor wor
We go Dey pose
We go Dey denge denge
Dem go Dey pose
Dem go Dey waka kuru kere
Wangolo wangolo wan ah
Oya wangolo wangolo wan ah
Wangolo wangolo wan ah
Oya wangolo wangolo wan ah
My paddy
I call you join body
Cause E strong for me
You con Dey form for me
But as time Dey go
Ogoro Dey old
Fire fire never stop on the road
I Dey on my lane
Dey kill all my
Do do re mi
Fa fa sor la ti do oh
I Dey my getto
Because life na jungle
Na who im papa get money Dey drag okpako
I hold my bible
As I Dey cry to God oh
This life I Dey I nor want fuck with Devil
Neither work with devil
Talk about the angels wey descend with devil..
Wangolo wangolo wan ah
Oya wangolo wangolo wan ah
Wangolo wangolo wan ah
Oya wangolo wangolo wan ah