EKELEBE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Opolor po po po
Boy s on this
Wa wa wa
Ogadinma money Dey talk make you
Sit down
Monaliza she need money so I Dey Find am
She no follow me go if I no get money
So I dey try to maintain make I get the Money
No be money mater make you no call On me
Say make I show for your area
Bros that go cost you some raba
Money no dey Me no dey there
Biko yemego I no like to talk
No be gwalla make you put full stop
Ego dima biko give me some waaaa waaa
Say make I show for your area
Bros that go cost you some raba
Money no dey Me no dyy there
BikoyeMego I no like to talk
Ekelebe ekelebe like money
I like money
Ekelebe Ekelebe
Ekelebe like money
Money Dey gimme peace of mind
Moliza come why you stand by
When I drop my songs she just dey whine
Tell all the girls make dem bend down
Shout out the guys wey get first class
But when they fly dem no first class
Money too bright I go need glass
Wa wa wa
Say make I show for your area
Bros that go cost you some raba
Money no dey me no dey there
Biko yemego I no like to talk
No be gwalla make you put full stop
Ego dima biko give me some
Waaaa waaa
Ekelebe ekelebe
Ekelebe like money
I like money Ekelebe
Ekelebe Ekelebe Ekelebe like money
I like money
Ekelebe Ekelebe ekelebe
Money Dey give me peace of mind
Monaliza come why you stand by
When I drop my songs she just dey whine
Tell all the guys make dem bend down
Shout out the guys wey get first class
But when they fly dem no first class
Money too bright I go need glass
Wa wa wa