Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

wetin belong to ceasar

I don seize am

that big bag

I dey chase am

agba baller

David Beckham

no stress

me just wan dey ball am

that guy wey dey yarn

I mount am

that girl wey dey bill

I block am

debit alert

me no want am

ehhhh

internet gangster

I dey hustle everyday

for the paper

wetin I take

Shey you fit take am

pass me the ganja

add my rizzler

make we dey ginger

my nigga

you no go fall down

the matter long

no be today

because of money

I go astray

saving the dough

for better days

my bro my bro (ehhh)

spare me some dough (ehhh)

kpokpo ti kpo (ehnn)

make we shayo (ehh ehh)

my bro my bro (ehhh)

spare me some dough (ehhh)

kpokpo ti kpo (ehnn)

make we shayo (ehh ehh)

wetin belong to ceasar

I don seize am

that big bag

I dey chase am

agba baller

David Beckham

no stress

me just wan dey ball am

that guy wey dey yarn

I mount am

that girl wey dey bill

I don block am

debit alert

me no want am

ehhhh

internet gangster

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status