Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Pablozy noni o

Excuse me lady

With the way you whining

Don't make me tell mummy iiiiiii

Don't make me tell mummy o ah

Don't make me tell mummy o ah

Excuse me lady

With the way you whining

Don't make me tell mummy iiiiiii

Don't make me tell mummy o ah

Don't make me tell mummy o ah


Shey na dem say who say we no Dey sing song

Right now see dem na dem Dey beg us o

Beg us oo no no o

Oh baby na turn by turn

Shebi na them want make we fall

Baby call on my phone eeee

Gatchu all night long


Hhmm normal e dey happen inside world

Eye for eye no mean sey we go blind

As we just dey start i don dey her G spot

My shawty bad she wear gstring come

Diseyin you know my nina diseyin gan ni

As me i enter the place i don spot my nina

Shey na so you go just dey look

Hmmna so you dey look

Omo na so you dey look

Dem go carry your wife dey go

Dem go carry your property go

This one na Gbedu


Imma follow your steps like azombie

Baby i got this money

You know il be there for you

You know im all for you

Imma follow your steps like azombie

Baby i got this money

You know il be there for you

You know im all for you


All time time

with you all night

Girl i wan dey with you

Every night every day and i want you

Diseyin you know my nina diseyin gan ni

As me i enter the place i don spot my nina

Shey na so you go just dey look

Hmmna so you dey look

Omo na so you dey look

Dem go carry your wife dey go

Dem go carry your property go

This one na Gbedu

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status