Lai Lai Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Though the storms were raging
you dey for my boat
Then you declared peace
and there was peace
The devil came like a flood
to cancel me
But you rose a standard
Baba no gree
I count my blessings
I name them one by one
Dem no fit steal my praise
na you deserve my praise
I count my blessings
I name them one by one
Wettin my eyes don see
My mouth go talk
Dem no fit stop my praise oh
Lai lai
Dem no fit choke my faith oh
Lai lai
Dem no fit burst my vibe oh
Lai lai
Dem no fit steal my joy oh
The more I think
Of all the battles won
I know you're here with me
The more I praise
I find my peace
Confuse the enemy
I count my blessings
I name them one by one
Dem no fit steal my praise
na you deserve my praise
I count my blessings
I name them one by one
Wetin my eye don see
My mouth go talk
Lai lai lai lai lai lai
Dem no fit stop my praise oh
Lai lai lai lia lia lai
Dem no fit choke my faith oh
Lai lai lai lai lai lai
Dem no fit burst my vibe oh
Lai lai lai lai lai
Dem no fit steal my joy oh
The more I think
Of all the battles
Won.
I know you're here with me
The more I praise
I find my peace
Confuse the enemy