Yawa ft. Sommie Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
[Intro]
Yeah, yea yea yeah, (Omo Ologo) Is ur Wana Boy, Sommie Boy (won ti mo, won ti mo) (No tym, at a tym no tym)
[Chorus]
Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
Hmmm, Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
[Verse1]
E don tey wey dis things don happen
Nigeria we dey fight battle
Everyday na challenge
Nigga ghat to pawo
Nigga ghat to Jaye
Make nobody follow me talk nonsense
(I dey find money)

[Verse2]
Shey na to do yahoo?
Abi na to take baku?
I no dey bother anybody
Anyway na way I dey find the money
Na so dem dey tell me say E go better
Make I cool my mind
(People dey suffer suffer, everyday na yawa yawa)
Make person pure me holy water
I don too dey suffer
Many things full my head but I no fit go dey sober
Nigeria na yawa
I dey avoid wahala
Do my things jeje make I no enter kasala
[Chorus]
Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
Hmmm, Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
[Pre-verse]
E don tey wey dis things don happen
Nigeria we dey fight battle
Everyday na challenge
Nigga ghat to pawo
Nigga ghat to Jaye
Make nobody follow me talk nonsense
(I dey find money)
Make nobody follow me talk nonsense
(I dey find money)
[Chorus]
Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
Hmmm, Yawa, yawa, everyday na yawa, yawa
I say Jaga, Jaga, see my country scatter, scatter
[Bridge]
Money my badi
Get the money my badi
Don't u sleep on the hustle
You hear me, you hear me
Don't u sleep on the hustle
Shey u hear me