Girlz ft. DLZ! Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I be original me I no be made in China
Hands on her body i know say God de create
And if she take off clothes bad man fit craze
I no fit dance but for you i de makosa
You give me appetite
Babes get trips them go take you go the other side
And then blow your mind
I swear I want girls 2 girls 3 girls
4 girls 5 girls 6 girls 7 girls 8 girls
I swear i like girls Short girls Tall girls
Fat girls Slim girls White girls Black girls
Latina girls
I say I like girls
Hmmm I like girls
Can't like to you Omo I swear I like girls
I like girls I like girls
Heavenly father man you too sabi you too sabi
All these idoma babes wey full jabi
You use machine
Dem girls i wan give my babies
I see like 10 on a daily
I no dey play with my savings
Till nkechi call me baby
See i like girls with e bombom
Wey remind me of stephanie london
I like slim girls with e long tongue
Wey carry me go till i drop for the dungeon
See i like bad bitches
Happy depressed and
Intelligent
The type that go lower than gravity
I'm there with you
Omo man i go soon finish my inheritance
I swear I want girls 2 girls 3 girls
4 girls 5 girls 6 girls 7 girls 8 girls
I swear i like girls Short girls Tall girls
Fat girls Slim girls White girls Black girls
Latina girls
I say I like girls
Hmmm I like girls
Can't like to you Omo I swear I like girls
I like girls I like girls
Girls Dey my yard
I dey feel em dem dey feel me
If I want another 1 see e no go take a minute
Girls Dey my yard
I dey feel em dem dey feel me
If I want another 1 see e no go take a minute
Girls Dey my yard
I dey feel em dem dey feel me
If I want another 1 see e no go take a minute
Girls Dey my yard
I dey feel em dem dey feel me
If I want another 1 see e no go take a minute