BALANCIEGO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Tech bros go talk say them be king
Evian boys dey talk say Evian dey
Oil money ojapiano ooo (he long )
That eight figures I must get am
I go balance dangote
Dressed in givenchy (Given!!!)
Brother kokanmi
I go Balance everything
Balenciego
Kudi ego owo
I go get money
No go put body
Be like a drug
It's the hustle in me
Ginger me tan
Jekin gbe body mi
Tan halogen
He no go still reach my light
Go ask the gods
I'm paying my dues
jojo
Oyomi odundundun
I gbadun your pum pum pum
But Awa shi ma zoom off
Another ip pull up
Balenciego
Kudi ego owo
I go get money
No go put body
Balance Balance Balance
Balenciego
Konisewu ooo
Mio ni seke oo
Abeg go slow Soyoyo
Boshen joko lesho
Make me loose my mind
Money full account
Jubadi koma chant
Elon boys wetin xup
Too much money too much funds
Money long for bullion van kilonso
Balenciego
Kudi ego owo
I go get money
No go put body
Balance Balance Balance
Balenciego
Konisewu ooo
Mio ni seke oo