Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow


Yeah


Me Hennessy and you

Just pick a day

Padi mi gimme house key sey make I dey

E go Abuja to return on Saturday

Na why I call you for your phone

Sey make we play ahhh

You know the way

The Uber no go pass 2 to 3k

Keke na pepper if you got a little change

Holla me when you reach the gate

Ogologo mma

Ogologo mma

This bitters in my system

Dey carry me go far

Ogologo mma

Ogologo mma

You look inna me head

You see ororo dey there ahh ahh

So tell me what am I to lose

When e be you wey I dey choose

A lotta green

A likkle booze

And when I see you

I go



Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow



Everything is everything

Melody na medicine

They gon need the energy Im spreading and

Feel it when Im stepping in

Arrive like a president

Make em feel the led like Im zeppelin

Anything ah anything

Walk in wit my melanin

Green and gold what she dressing in

Heaven sent flows what I bless em with

We aint with the pissing its

Harmonies thats evident

No dey whine me Im sipping from a tall glass now

Come here baby sit your tall ass down

This your body so round

In a very nice gown

Make we champagne this town

Tell me what we gotta lose

When e be you wey I dey choose

A lotta green a likkle booze

Immediately I see you

I go



Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow

Touch and follow

Make I touch and follow



Me Hennessy and you

Just pick a day

Padi mi gimme house key sey make I dey

E go Abuja to return on Saturday

Na why I call you for your phone

Sey make we play ahhh

You know the way

The Uber no go pass 2 to 3k

Keke na pepe if you got a little change

Holla me when you reach the gate

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status