Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

As a young boy wey get God

I don leave everything on God

Sheybi na you say

Make I fear not

But why some people

No Dey fear God

Omo this days I'm so down

Sheybi only Jah be my witness

So many transaction wey fail

But I show no sign of weakness

Ma kolawole on God

Sheybi adaba loun fo loke

Eleyele on top

Adura bami loke loke

I pray me and God no get kata

So I'm grateful to el shadai

I Dey pray to Jah

make e light my way


Sheybi Oluwami loun sola

Anikulapo loun fela

Jah be my propeller

So I'm grateful el shadai

Sheybi Oluwami loun sola

Anikulapo loun fela

Jah be my propeller

So I'm grateful el shadai


This money matter

Don cause migraine

If I lost this battle

Wetin I gain

Nine zeros billion

Outta my brain

Can't sleep at night

Waiting for Grace

Na me conquer Babylon

And Jericho don fall

Advice without money

Sheybi oshi na'n so

Carry my hustle for my head

Ororo for my head

Anointing for my head

I Dey feel ham for my head

Bukata for my head

Sheybi eye kan lo su mi

Allow me make my money

Hustle be my padi

So no go envy padi

So no go envy padi


Sheybi Oluwami loun sola

Anikulapo loun fela

Jah be my propeller

So I'm grateful el shadai

Sheybi Oluwami loun sola

Anikulapo loun fela

Jah be my propeller

So I'm grateful el shadai

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status