MAN CALL GOD Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
MAN CALL GOD - Shatta Wale
...
Man Call God
Comot for road because this guy you see no get breaking pad
We just dey live because we never know rich dad poor dad
Dem sey life be war many many enemies we combat
If I for thank somebody I go thank me first yeah man
Because I tell myself I go make am
And I never give up, I stay strong
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
I tell myself I go make am
And I never give up, I stay strong
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
You never know sey man call God
My life no wan pause
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court
I say man call God
I sacrifice my blood
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court
Before you mention my name in vain you for just dey guard
I never do you wrong so why you dey treat me bad
See pot, wey dey call kettle black
Me no talk, but dem wan talk my back
Only God, I dey use to fight back
Volcano keep asking them why that
But me I tell myself I go make am
And I never give up I stay strong
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
I tell myself I go make am
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
You never know sey man call God
My life no wan pause
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court
I say man call God
I sacrificed my blood
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court
Comot for road because this guy you see no get breaking pad
We just dey live because we never know rich dad poor dad
Dem sey life be war many many enemies we combat
If I for thank somebody I go thank me first yeah man
Because I tell myself I go make am
And I never give up, I stay strong
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
I tell myself I go make am
And I never give up, I stay strong
So I focus till that day come
And all my money I take go bank
You never know sey man call God
My life no wan pause
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court
I say man call God
I sacrifice my blood
You no go fit move me like tripod
I say man call God you no like go court