MINAMINO SIN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
MINAMINO SIN - Shatta Wale
...
As we start and everybody see say we start
Everybody see say yeah that be the geng
But you know say sometime den some boys start change
Because as we start then ano get money
So how come I get money den you change?
Why?
Hey
Me when I aim, I dey shoot
Check your blood, no be blue
All the pains I pass through
But still we dey do am hard
Shatta here, call your geng
You wan go viral, you wan trend
Time go tell, man go learn
Me I start this thing from Nima Frankies
You know I like brukina ampis
Aba ma moko hina, waka
Kwumɔlɛ tumo Saraphina
Me I declare my life I be sinner, shegey
I dey see you like Anapuna beylɔ
I know seh you be fan fooler
Everyday you dey go juuma but you get bad mind, loser
Baakin gutter, tell'em say me ano be soft like mortar
See dem no listen militants dey suffer
Me I no cut my coat for your trouser, talk your borla
Hey hey blow mɛns for korle gonno you know I be your brother
Nowor mini ba ni agbɛnɛɛ amɛ njɛ shatta
Kɛ menɛ amɛ nɛ amɛ bawie paata, Fanta, ayaata
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
When adey write, ano dey write for the book ebi my mind
This be gift ano know why dem dey fight
Arrange them one logo logo line
Today see dem dey lie!
You see your life!
Anything you go do I swear you no go shine
I no go curse but I say that be the vibe
You swear minamino, minamino fight
God no dey lie, as you dey listen
Spirit say mek I tell you, you sin
You never know Shatta name be gene
I get spirits you cannot see
Ask every mallam me I be king
Naturally I was born to win
You for choose if ebe me, me
If you come to my life ebe blessings
And if you badmind me ebe curses
Freestyle, you now say me I get kpo
Lifestyle, diamonds, cash nfo
Mark time, minamino seh go
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
I say those who know, know what adey talk
I go fit dey here but I say I teleport
Kombolo, Jah know dawg
How many rastas you see dey fuck up?
Me how the ting dey, na so ago talk
Laasu, bobo man me I be bulb
When you see dem, tell dem I be tough
Ali Moshie Newtown you know I'm on board
Me I no go change, wallahi on God
My thing be analog you cyaan unlock
Today see me, I dey hold block
Daawa I tell dem buh dem flop
Big Joe, you know seh you be my Bossu
But some things you dey do you no dey force
You forget the vision, you now seh I dey trust you
Bossu Game ano forget the promise
Flamingo won wo amɛ awo wo
Hey yaro kɛɛmɔ amɛ owo me yoomo
I mek friends buh some ah dem ah bombo
Shatta be the name if you no like go Congo
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
I am ready now
What you wan say come tell me now
I say dem no go reach 30
Fuck militants fuck every frienenemy
So this I dey talk
How come?
Because if I no get money weh you dey support
And I get money, your support for be more
So how come?
Don't come tell me say you know the way
You no know no way
Ebi one way!
And that be my way