No Think Am Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
E no matter what you're going through inna life
Me need you fi sekkle down and listen to this song
(Swoonshop)
make you no think am
Tomorrow go better you no need am
All you haffi do is to kneel down
Pray to God to come for your need now
And your hope on God nah go fail
You no need am
All you haffi do is to kneel down
Pray to God to come for your need now
And your hope on God nah go fail
Mi know you have a problem nuff tribulation dem
The system pythagoras and thing
You need fi solve them but you cannot cos you're weak and tired
I have been there that's why I dey sing this song
So you haffi know
You are not the only one
Becah we plenty wey we dey fight this war
But we shall win
I know E no easy
We no know E no easy
But you go take it easy
It couldah be slippery
Tough rough time don't last
So everything gon be alright
Yeah
Make you no think am brother
(brother ahaaaaaaaaah)
We go still make am brother
(Brother ahaaaaaaaaah)
Make you no think am mama
(Mama ahaaaaaaaaah)
Tomorrow will be better
(Better ahaaaaaaaaah)
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda
See
The Lord reigneth
I am very sure
I'm a winner e no matter what the people say
Listen
Inna di begining inna mi hard times
When the weight of the world is on my shoulder
I used to think I really cannot make it
So mi haffi fake it
What a pity
I know E no easy
We no know E no easy
But you go take it easy
It couldah be slippery
Tough rough time don't last
So everything gon be alright
Yeah
Make you no think am brother
(brother ahaaaaaaaaah)
We go still make am brother
(Brother ahaaaaaaaaah)
Make you no think am mama
(Mama ahaaaaaaaaah)
Tomorrow will be better
(Better ahaaaaaaaaah)
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda
Aimasiko lon damu eda