Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Omo I no like love

But if I fall in love

I go love like sote sote sote sote sote sote

I no like love

Cus if I fall in love

I go dey love like sote sote sote sote sote sote


Yeah

See

Broke boy no deserve love, same should go to the opposite gender

For church e be like sinner wey dey judge sinner

I dey buy shawarma, still I dey buy pizza

For my birthday the only thing you fit offer me was just boxer

As I dey yarn, girlle go sey I dey yarn sh!t

If e paid you my bad, I'm just being real

I can't be spending alone for relationship wey we gather dey

I swear if love was real, ex for no dey

Our generation don turn love to something else

Girl go bill you un top bill wey you never chest

I no be politician, where you think sey I dey get money from?

Relationship is a mess I need to write a composition

Obulo for my side nwa, you need to discharge

I don't need love ife na eso ya bu debit alert

Pretty privilege dey make broke girl see mini-rich guy dey call am broke

Cartel


Omo I no like love

Cus if I fall in love

I go love like sote sote sote sote sote sote

I no like love

Cus if I fall in love

I go love like sote sote sote sote sote sote

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status