Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ya ya ya

Huhhhhhh na na na

Ehe eh eh

Eiy


Wahala dey, problems choke o

Wetin man dey think, I'm feeling sober and I can't candole oo

Wahala dey, every man for I'm own o

I no need to stress I, I'm living life

Cos I'll be buried alone o


I hear say life na yolo

I go follow am as the thing they go

O bu onye manu mgbe oga ebi

The journey long I still dey for road


Ije uwa tolo ogologo

People don come, people don go

O bu onye ma mgbe obidolo

I swear to God me I no know


I came to enjoy life to the fullest

My purpose na do good, be the realest

I'm grinding don't know how e go be yet

I'm facing my fears and I'm standing straight


I came to enjoy life to the fullest

My purpose na do good, be the realest

I'm grinding don't know how e go be yet

I'm facing my fears and I'm standing straight


Wahala dey, problems choke o

Wetin man dey think, I'm feeling sober and I can't candole oo

Wahala dey, every man for I'm own o

I no need to stress I, I'm living life

Cos I'll be buried alone o


(Many many things wey dey happen for the life wey we dey today eh eh

Problems choke o, problems choke o

Many things man dey face day by day, year to year eh

I say problems choke o, eh eiy)


If I begin talk as e dey ma mind

E go be like say I dey whine

Paper chasing nchoga mine

M'cho ina akpo ka tomato nu on the grind


Problems choke

Ama handle it with money involved

Stepping up yes I want to develop

Ncholo ina na so parcel nu na envelop (nu na envelop)


I came to enjoy life to the fullest

My purpose na do good, be the realest

I'm grinding don't know how e go be yet

I'm facing my fears and I'm standing straight


I came to enjoy life to the fullest

My purpose na do good, be the realest

I'm grinding don't know how e go be yet

I'm facing my fears and I'm standing straight


Wahala dey, problems choke o

Wetin man dey think, I'm feeling sober and I can't candole oo (Tell em tell em)

Wahala dey, every man for I'm own o

I no need to stress I, I'm living life

Cos I'll be buried alone o


(Indistinct convo)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status