Prophecy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Go Joor
Yo, KT
Turn this shit up
Yeah
I'm still healing from the pain, e dey fuck up my brain
If I no make am, e no get who I go blame
Not really searching for the fame, I just want get the pay
Make dem dey hate, e go clear for their face
KT you no fit kill person
Vibes on vibe like Michael Jackson
They say this kid is up to something
From nothing we turn to something
E no get wetin I never see oo na this music be my prophecy oo
247 I Dey find money o hustle everyday and e
Sure for me oo
When the money dey dem go gum body oo
Oluwa I need more money ooo
More money oo, sure for me ooo
I give them reggae and I give them blues
Oya tell me wetin them want again
Live my life I no want gbege
Hustle everyday on a low
I give them reggae and I give them blues
Oya tell me wetin them want again
Live my life I no want gbege
Hustle everyday on a low
And if na smoke we Dey puff and pass
Life na journey I Dey drive faster
Face my fears I no run again
And if I fall na myself I go blame