Feelings Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oya toast omo yii ko de gba
Oya how far baby
I'm fine
What's your name
I can't explain this feeling
You cure my craze easily
As I dey check her page is giving
My heartache is healing
Baby mofe lo mon daddy re
Ololufe mi ma gbo tire
Bi dj chicken emi o ni na e
Mo le wo Swiss lace ki wo adire
Her precious eye give me goosebumps
The pressure high I no fit move on
Instruct my life I need tutor
Disturb my life koni tumon
Koni tun mon
Lagos down to abuja
I want go see my woman
Loving you lo to sunnah
Mo fe ma ri e lojojumon
I say 1234 million for your aza
You be only charger
Fendi on gucci prada
She be my heart
1234 million for your aza
You be my only charger
Fendi on gucci prada
She be my heart o
Let's go out on a date for a lunch
Makeover on her face she's a munch
I wan go far but faith don dey burn
Escobar for my lane no dey rush
She's inside an introvert
I won't cry I won't sad I won't sober
Sweet Melanin sho da
Why you tryna leave corner me so bad
Where's my love
She no dey pick up my call
Somebody pour me alcohol
Baby mi jowo
High o high o
I don dey high o
I no fit deny o
I love you die o
High o high o
I don dey high o
I no fit deny o
I love you die o
I can't explain this feeling
You cure my craze easily
As I dey check her page is giving
My heartache is healing
Baby mofe lo mon daddy re
Ololufe mi ma gbo tire
Bi dj chicken emi o ni na e
Mo le wo Swiss lace ki wo adire
Her precious eye give me goosebumps
The pressure high I no fit move on
Instruct my life I need tutor
Disturb my life koni tumon
Koni tun mon
Lagos down to abuja
I want go see my woman
Loving you lo to sunnah
Mo fe ma ri e lojojumon
I say 1234 million for your aza
You be only charger
Fendi on gucci prada
She be my heart
1234 million for your aza
You be my only charger
Fendi on gucci prada
She be my heart o
Kingpossible dey here so oh oh
Cure my craze easily
Charley