Pata Pata Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
For the lovin' way I get, mpa kanka
What a trainin' I get, mpa kanka
I beg may i vent?, Banjul to Dhaka
Starboy like Saka, demons I don pata
Pata, pata, pata, pata
Pata, pata, pata, pata
Pata, pata, pata, pata
Pata pata, it don't matter, matter
Close matter
I say thank you, Father
Omaka, chigozi omaka
Thank god I no be bastard
I got long hair, I look like a Rasta
Rick Owens on, I look like a Rockstar
Plenty money now, now she call me master
Master
Make that nyansh scatter
Toot that ass up while you shake it faster, faster
I ain't come to tiki-taka
I ain't come to kick it, no, I no be Kaka or Saka
I just want shaka-laka
Sierra Leone boy went from Banjul to Dhaka
Wetin they dey talk don't matter
Can't listen to men, I look up to Yahweh, Okaka
My way or pack up
I ain't come to play, no, I got my mask up, mask up
Me, I know fit lack trust
Put my trust in God, no for put for pastor, pastor
Now everybody pastor
If I think I sabi, me, I fit be pastor
Now everybody pastor
If I think I sabi, me, I fit be pastor
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Pata, pata, pata
Close matter
I say, thank you father
Omaka, chigozi, Omaka
Thank god I no be bastard
I got long hair, I look like a Rasta
Rick Owens on, I look like a Rockstar
Plenty money now, now she call me master
Master