Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Tell me wetin you want wey I no dey give

Trying to be strong but the girl no gree ha

Look her in her eyes tell you what I see

This thing no be love , no know Wetin e be


I called her honey

I don't know if you in love or in lust but just take it easy

She told me slowly

Say na my turn and no pressure dey make I just dey let am please me

Na so she come kneel

For my front

Just dey wait

Just dey tell me make I come close relief

Na so I stand leave

You jagabon

Werey girl

You be winch

Ha


Tell me wetin you want wey I no dey give

Trying to be strong but the girl no gree ha

Look her in her eyes tell you what I see

This thing no be love , no know Wetin e be

Tell me wetin you want wey I no dey give

Trying to be strong but you no wan gree ha

Looking in you eyes tell you what I see

If e no be love wetin e come be e


Wetin e come be

Anytime I need am she dey pull up quick quick

But I don't know why I dey get this feeling

If e no be love , wetin e come be e

Wetin e come be e

Wetin e come be e

Wetin e come be e e e


Me just wan dey alone

Me wan dey my zone

Tried to turn you down

You just thought I'm cold

Me no need you all that much

I can be alone

Know I'm a simple soul and I wouldn't fold


Girl I hustled to the top

Babe I'm not a fool

Everything for you

Know I'm just a tool

Girl you treat me like a fool

Like a petty fool

Not again girl

Yh I'm done with you


Tell me wetin you want wey I no dey give

Trying to be strong but the girl no gree ha

Look her in her eyes tell you what I see

This thing no be love , no know Wetin e be

Tell me wetin you want wey I no dey give

Trying to be strong but you no wan gree ha

Looking in you eyes tell you what I see

If e no be love wetin e come be e


Modern kinda chief


I called her honey

She told me slowly

Say na my turn and no pressure dey make I just dey let am please me

Na so she come kneel

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status