Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

ye ye ye ye

wo ye ye ye ye ye ye

Street yo

Wetin dey happen for street yo


ye ye ye

Street yo

You see, I man dey hustle for street oo

yeei ai


Innocent man, dem just dey lock up

Mr Politician, him just dey stock up, fuck up

Ghetto to city oo

I dey enter dey click for PC o

On the road I dey roll up my blaze o

Omo, we want peace o


Too many heartbreaks on the streets

I dey starve for days on the streets

Mama tell me say ego be

Many many things we done see omo


Street yo

Wetin dey happen for street yo


Nache?

One man's meat is another man's poison

One man's meat another man's trouble

So, inna the streets moona careful

We no dey wanyawa, we no dey fumble

Hear me? The things way I see wimme eye

I swear, me cyan smile or tell anyone

The things we dey go on fi me mind

That's why

Inna the ghetto me no talk bout no man

No time Me no have time fi chat

Fake Friends dem a too jealous

Dem a go set you up, because them too envious

Me life so precious

Let me set the record straight

Right now moon jack up

Don't try, don't fuck up

Mr Baggaman I swear you go lock up!


Street yo

Wetin dey happen for street yo


yei ai

Street yo

You see, I man dey hustle for street oo

yeei ai


Innocent man, dem just dey lock up

Mr Politician, him just dey stock up, fuck up

Ghetto to city oo

I dey enter dey click for PC o

On the road I dey roll up my blaze o

Omo, we want peace o


Too many heartbreaks on the streets

I dey starve for days on the streets

Mama tell me say ego be

Many many things we done see omo


Street yo

Wetin dey happen for street yo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status