Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

I got too much problems and its troubling my mind

No be escalator omo na one step at a time

Got so many enemies and they wan make I kpai

No be lie but I can never die


Who be this one wey dey talk tell am to shut the fück up

(Gbe enu saun)

Before they wipe am with HDMI cord

(Violence)

Taketh it by force

No dey hear word I plug in my AirPods

Baba fade and i no dey talk about haircut


Michael Jackson I said beat it

Mo gbona feli chilli chilli pepper all of dem

Sometimes I want them to feel it

But Benjamz told me Drizzy you bigger than them

If you dey owe me pay me dollars

Never dey used to the new Naira note abeg

I no too get designer choke

I dey cut my coat according to my cloth abeg


Yeah Yeah

Swear down won't back down

Ten toes they know where I'm at

Lil boys talking real smack

E dey end for the internet

Pulled up on his pussy ass

Not the same energy when we met (You can't talk?)

Alright bet


Everything on che che (Everything on che che)

You no get leve (You no get leve)

E o nife te

Cos my temper short pass ayras skirt

Everything on che che (Everything on che che)

You no get leve (You no get leve)

E o nife te

Cos my temper short pass ayras skirt


That way

It's either my way or the high way

I see you faking from a mile away

Realest nigga ma lo fa ra we


Yeah yeah

That way

A lot of clout chasing nowadays

You doing shit just for the internet

Till you get sent back to Jehovah Jareh


You fit call am drug abuse

Cos I'm addicted to winning

Steady lit

Right from the genesis

Been repping from the beginning

Been getting it

Lord forgive me I have been killing shit

I have been a sinner

They no dey like as I dey give them

The way e dey sweet me it's making dem bitter


Hm hm

I mean business me no come here play

Hm hm

Dem dey find me tell them I'm on the way

Snatch a nigga soul like ballot boxes on election day

Make dem give their self brain cos me and them no be mate


Wear down won't back down

Ten toes they know where I'm at

Lil boys talking real smack

E dey end for the internet

Pulled up on his pussy ass

Not the same energy when we met (You can't talk?)

Alright bet


Everything on che che (Everything on che che)

You no get leve (You no get leve)

E o nife te

Cos my temper short pass ayras skirt

Everything on che che (Everything on che che)

You no get leve (You no get leve)

E o nife te

Cos my temper short pass ayras skirt


Yeah

You dey form tough with your empty threats

If una fuck up Olohun oti set

My temper short pass Ayra skirt

Shout out to my dogs wey no be my pet

My niggas unruly we no get respect

We bring guns no dey carry machete

Make poto poto sha no stain my shirt

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status