Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2023

Lyrics

Aha

Dis one na original something

Unto some high spiritual things

For sabi sabi people

Make una hear


I no be fool

(I no be fool)

I no be bambiala

(I no be bambiala)

I no dey shame

(I no dey shame)

I can't explain how you see me o

(I can't explain o)


(But) I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


Shey you hear

For dis matter

No wahala

Dis one na biblical

And I want make you come closer

Sake of say I get something I wan tell you


Story story story o

I get many many things I wan tell you o

Story story story o

If you wan hear

Make you draw near o


Story story story o

I get many many things I wan tell you o

Story story story o

If you wan hear

Make you draw near o


E don tay

When we dey fear o

E don tay

When we dey suffer o

E don tay

When we dey cry cry

And the tears na no stopin o

Time e don come make we take get up o

Cos Jesus na the Messiah o

He don come, Come to give us life o

And dis life na no stopin o


I no be fool

(I no be fool)

I no be bambiala

(I no be bambiala)

I no dey shame

(I no dey shame)

I can't explain how you see me o

(I can't explain o)


(But) I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


Okay

Now, for the believers

No fear o

You get Messiah

Prophesied by Isaiah

Him don come

Come conquer the devourer

Shey you understand

Listen make you hear


Lift up your heads now

O ye gate

And be lifted up

You everlasting doors

The king of glory is coming in

And He's given me the go

I'm coming in


Lift up your heads now

O ye gate

And be lifted up

You everlasting doors

The king of glory is coming in

He has given me the go

I'm coming in


Now I got the authority

(Authority)

To trample on serpent and scorpions

(Scorpion)

As I got the authority

(Authority)

I dey deal with the demons visibly

(Visibly)


The name of the Lord is a strong tower

And the righteous run to it

They are saved

The name of the Lord is a strong tower

And the righteous run to it o


I no be fool

(I no be fool)

I no be bambiala

(I no be bambiala)

I no dey shame

(I no dey shame)

I can't explain how you see me o

(I can't explain o)


(But) I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


Oh oh oh

Oh oh oh

Oh oh


I no worry

No worry

No worry


I no dey fear

No dey worry o


No worry

No worry

Oh oh oh


I be handmade of God

Why should I fear

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o


I be handmade of God

Why should I fear (why should I fear eh oh)

Why should I worry

I be handmade of God

I too sabi o (I too sabi o)


I be handmade of God (I too sabi o)

Why should I fear (I too sabi o)

Why should I worry

I be handmade of God (I too sabi o)

I too sabi o


(I be handmade, I be handmade)

I be handmade of God (I be handmade of God)

Why should I fear

Why should I worry (I no worry o)

I be handmade of God

(I be handmade of God)

I too sabi o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status