![Mercy ft. Kitzelly](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/13/6d2b825cb0b04642827186201af0fffaH3000W3000_464_464.jpg)
Mercy ft. Kitzelly Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mercy ft. Kitzelly - Sound Boi
...
Baba God I Dey beg for mercy
I want all the fame and blessing
Pi’n re funmi kokan elomi
Baba jowo dakun gboro mi
Mama say make I keep on working
She know that I am to something
I get plenty mouth wey I go feed
Yeh baba dakun gboro mi
Eh eh
Abanishe
Wa bamishe
Wa bamishe
Koshe yori
Kawon ota mi mayomi
A lot of shi toju tiri
Abani Shey
Ti bami Shey
Bad energy far away
I no Dey do afarawe
Dem asking bawo lose se
Orin dowo
Orin dola
I wan get the pounds and the dollar
Koseda to mola eh brother
Be thankful for all you get
Oh eh
Tori abanishe ti bami shey
Dem ask bawo loshey Shey
I come Dey tell them just Dey play
My God no Dey use me play
I dey for floor
I dey for ground
He raise me up from the ground
He made me clean
He gave me crown
Na why many guys come Dey frown
Baba God I Dey beg for mercy
I want all the fame and blessing
Pi’n re funmi kokan elomi
Baba jowo dakun gboro mi
Mama say make I keep on working
She know that I am to something
I get plenty mouth wey I go feed
Yeh baba dakun gboro mi
Eh ah
Abanishe
Wa bamishe
Wa bamishe
Koshe yori
Kawon ota mi mayomi
A lot of shit toju tiri
Abani Shey
Ti bami Shey
Bad energy far away
I no Dey do afarawe
Dem asking bawo lose se
Mofe jaye oloba kan
A cute fine girl and plenty plenty more
Orire okinse fun enikan
Emi o fe bawon fola pitan (ahn ahn)
I swear to God I want it all
File potty kintu ra ferrari mo
I’m reminiscing oh my god
For this kind life me I want to ball (all all)
Aje aje
I want to ball
Owo nla nla Koma wami bo
If you Dey envy you go burn
See this life na turn by turn
(Turn by turn)
mi
Abanishe
Wa bamishe
Wa bamishe
Koshe yori
Kawon ota mi mayomi
A lot of shit toju tiri
Abani Shey
Ti bami Shey
Bad energy far away
I no Dey do afarawe
Dem asking bawo lose se