DRAMA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeah I
It's me SDino
Oju ti di o
I no de see person again
When you see me you de like to de frown
Instead of you to de Calm down
Ogbeno sori bi lantern
You de form
You de show Vandan
Shey na you be Jagaban
Me and you no de get any issue
If you no see me I do see you
You no fit tear My tissue
Even though na little
I know wetin I' pulled through
Sorry Na my dream I de pursue
Na wetin kon de sup
Eeehhh you won de bugga me
You too de show drama
Gbagbe o, one day me I go hammer
Na wetin kon de sup
Eeehhh you won de bugga me
You too de show drama
Gbagbe o, one day me I go hammer
I no de see nobody wey de see me de lock up
As long as my emoji de pop up
Turn up, back to back I de give dem vibe
Wey de sweet them just like popcorn
I don come, I de shoot like I get gun
Yeah, I no de like to de send person
If e no sure for you, kon learn lesson
You better watch your move make you no sheshin
Wo, moti jawa pele banger
All de ladies dema sheki their baka
In my zanga, many akuna matanga
Oshiganga! booty nla nla gbangba
(Yeah eh)
Na wetin kon de sup
Eeehh, you won de bugga me
You too de show drama
Gbagbe o, one day me I go hammer
Na wetin kon de sup
Eeehhh you won de bugga me
You too de show drama
Gbagbe o, one day me I go hammer
I won breathe, no de suffocate me
Too many drama, no de oppress me
You no de feed me , leave me
Kini frapapa, kini nka na, kini?
Ogini, kpelu ako to ni meaning
Emi timo ta, won koje mini mi
I'm winning with reason,
Alison, tonba baye so ko listen
It's my turn I'm up for the season
Swagg dripping, so cold is freezing
Ah , no de use me de gawu
Kapa sile joo , no be you be de zazoo (eh)
When you see me you de like to de frown
Instead of you to Calm down
Ogbeno sori bi lantern
You de form
You de form you de show Vandan
Shey na you be Jagaban
Me and you no de get any issue
If you no see me I do see you
You no fit tear My tissue
Even though na little
I know wetin I've been through
Sorry Na my dream I pursue
Na wetin kon de sup
Eehhhh, you won de bugga me
You too de show drama
Gbagbe o, one day me I go hammer
So shey you de hope say I no go live without you gboju
I'm still gonna be Ok even if I miss you uuu