
Only Lover ft. Korshi T Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
When I see you
Iii no fi lie
When I see you
When I see yaa
Lately
Everything you dey do wey dey seem to dey drive me crazy
Obaahemaa ɛyɛ woa na me pɛ oh you're my one and only baby
Mma obia nka nkyerɛ wo sɛ me ndɔ wo all the talk no dey phase me
E no dey phase me
I never understood the interest
That you had in me I confess
Na me dwene sɛ you dey play with the boy
But you showed me your love be the realest
Nea ɔmo yɛ no deɛ concert
Got the feeling from the onset
Say you be more than the usual
Shey you know me now
I don't play around
Girl
Eiii
You be my only lover
Aaah
You my only lover
Eiii
You be my lover
Other girls dem dey but you I love aaaa
Bay bay baby
See E be you make I cra-a-azy
When I see you I swear
I no fi lie e be you wey for have my babies
O Yaa my baby e be you wey make I cra-a-azy
When I see you I swear
I no fi lie e be you ewoe madzesi
Cos you dey do me one kind thing
Wey dey make I no fi leave you my Chargie
Oh E dey sweetie my body
Oh you dey coolu my temper
I no fi leave you lakpai
Make your friends make dem talk my Chargie
Me ne woa wo ne number one shody
I no wan see nobody
Eiii
You be my only lover
Aahhh
You my only lover
Eiii
You be my only lover
Other girls dem dey but you I love aaaa
Wodeka Wodeka Wodeka
E b you nobody for the side
Wodeka Wodeka Wodeka
Wodeka wodeka
Wodeka Wodeka Wodeka
E b you nobody for the side
Wodeka Wodeka Wodeka
Wodeka wodeka