Atiko (written) ft. Picazo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Blessings upon blessings
Me I don learn lesson
Everyday have been grinding all life
Work and pray make my light no die
Jahovah put on am alive
Work and pray na time to shine
Chasing all my life
Have been Chasing all my goals
I pray my helper Never leave me don go
things wey I Dey see pass my ego
So i dey calculate all my steps
Atikó
bi eda se maje layee
Atikó
Them no fit to use my head again
Omo moti gbon
Atikó
pe mó ma lowo laye mi
Atikó
Blessings upon blessings
Me I don learn lesson
Matter wey no be my own
Me I no Dey da si
Pay me my royalty
Olowo lo jaye talika lo lagidi
Me I wan more blessing
Make person no stress me
Akoba adaba ko ma se wa bami
Atikó
bi eda se maje layee
Atikó
Them no fit to use my head again
Omo moti gbon
Atikó
pe mó ma lowo laye mi
Atikó
Wetin all manny dey find
Na the money ego le
No putting body no be Biden
247 say my braineee recycling
Steady Dey vibe dey dance
Chi come to ma metrobase
Every day we they give thanks
Yeah yeah
Shwy be na baba God Divinee!
E pe doctor yin wa ko wa treat me
E pe teacher yin wa ko wa teach me
E le dami duro shey matrix ni
E mi shanaa worle ko le remy bi matinsi
Wo baddy Felicia
O fe ko le gbeyin chair
Love is patient o wa ninu Corinthian
Ko funny mor bayiii gbagbe Pe mo foju jor
Comedian
O ti stop Ko lor mor ko ni Clutch ko ni Gear
Omo moti gbon
Atikó
pe mó ma lowo laye mi
Atikó
Blessings upon blessings
Me I don learn lesson
Matter wey no be my own
Me I no Dey da si
Pay me my royalty
Olowo lo jaye talika lo lagidi
Me I wan more blessing