Loading...

Download
  • Genre:Afro Soul
  • Year of Release:2024

Lyrics

When nobody send me

I dey my lane oh

I carry my cross oh

Ahnn

Tears on my face...

Away oh oh yh

Yh eh yh

Emini YUSLUV

Y B SOUNDS...

Last year

So many things wey dey bother man then

Now I stand right here

I be doing things I dey face my fears

I no go mind them

No matter what dey do

Me I no go fight them

If you never hear my soundtrack

10/10 Nah hin I dey give them

I'll never stoop so low

Cus I gat nobody oh

And nah my dreams I dey chase oh

Backward never front I dey face oh

Me I no dey look uche face oh

On time I be running my race oh

This pressure fit make man dey craze oh

But I know say GOD dey my case oh ahn

Take All Of My Pains , AWAY!

I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH

Take All Of My Pains , AWAY!

I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH

Oh GOD!

Wetin dey sup?

Why you leave the boy all alone

This music is touching my soul

But I no go fit to do am on my own

Oh my Guy , No be so

Wetin we talk no be so

Why be say nah fake you dey show

If you give me peace I go take overdose

When nobody send me I dey my lane oh

I carry my cross oh

Tears on my face

When you dey reject me

Mama dey care for me

My mentor tried for me

I am so GRATEFUL


Take All Of My Pains , AWAY!

I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH

Take All Of My Pains , AWAY!

I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH


When nobody send me I dey my lane oh

I carry my cross oh

Tears on my face

When you dey reject me

Mama dey care for me

My mentor tried for me

I am so GRATEFUL!!!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status