Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Zaddy Onca

Ara re rah

Hmm Ara re rah o

Yeah, Local Boy with the vibe

Local Boy with the vibe, yeah!

Local Boy with the vibe

Local Boy with the vibe, yeh

Zaddy Onca

Yeeh Zaddy Onccc


Ah Kokokoko

I dey knock your door

Oya shi lękun

I don come again

With a new gbedu

And I get man dem wey dey jam GBEDU

And I get fine girls wey dey dance my tunes

Emi local Boy I be man like two

Awon nigga kan won lo'n sunlemi

Moya jarami kinma sunl'ebi


Yeah!

Although wonti jami lę

If you reach the top o'ma bami bę

Loke loke ni you go meet me there ehn

Omoh no be one day job

If you see me say me I don dey ball

Person wey no work, e no ft to chop

And I know that one moya tępa mon on

Moya tępa mon


Omoh many story por

As I no give up

And I dey on God

If I start to talk

The matter go long ong

Omoh many story por

As I no give up

And I dey on God

If I start to talk

The matter go long ong

The matter go long


Sukęrę pakęrę

See GBEDU

And I get fine girls wey dey hear my tunes

Eyan zaddy onca e dey jam my tune

Yeah e dey jam my tunes

Sukęrę pakęrę

See GBEDU

And I get fine girls wey dey hear my tunes

Eyan zaddy onca e dey jam my tune

Ajeh e dey jam my tunes

Ah e dey jamaa


Say! If you check and balance you go see ham wella

I get vibes wey dey burst medulla

If your baby come she go shake her baka

For my party dem dey dance makosa

Yeah dem dey dance makosa o

Hmm dem dey dance ma

Yeh saay! Dem dey dance ma

Oh yeaah! Dem dey dance ma


Ha.. just come make you think of it

WHO no get money no dey get padi

Yeah no dey get PADI

You no get money, you dey catch Konji

Ajeh you go learn lesson

You no get money, you dey catch Konji

Ajeh you go learn lesson

You no get money

You wan start to ball

The matter gun gan

E be like railway

Ajeh e be like railway

Me and my padi we don go highway

Ehn kosegele

Ajeh Ajeh eyan up up way

No be everything you go gbe gęsi

Omo'yami jor Ao ni shęsin

Awa local gan we go drink Pepsi

Ajeh we go drink pepsi



Sukęrę pakęrę

See GBEDU

And I get fine girls wey dey hear my tunes

Eyan zaddy onca e dey jam my tune

Ajeh e dey jam my tunes

Ah e dey jamaa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status