Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Time be dey tick tick tick Mua no dey make it count

Vivid imagina I no fit act

Say Kapachino mu nah Me dey hold me down

Oya o (get up)


Dem be dey see holy holy But me hooligan

For my Hustle men I fit to pull it out

Put asunder u go see me nah animal

Oya o (shut up)


Cos I don sapa

I don see shege

Wey my Kala

I no fit fire

Me no shout

Cos I no get rabba

Money ego bu MMA Nwoke


Cos I don sapa

I don see shege

Wey my Kala

I no fit fire

Me no shout

Cos I no get rabba

Money ego bu MMA Nwoke


You do me trap and pass

Sapa shege

Trap and pass


You do me trap and pass

Sapa shege

Trap and pass


Sapa do me pass like Bellingham

Shege pass sef pass Fabregas

Okocha sef e no do pass But my defense strong Like rudiger


Sapa do me pass like Bellingham

Shege pass sef pass Fabregas

Okocha sef e no do pass But my defense strong Like rudiger


I don too sufferingss

I don see things

Many things wey my eyes don see

I don too beg Anita make she calm see reasons

Patient dog fit to chop chicken

Cos I don soak am for garri no mean say I no later ball .

Pikin wey waste time to waka go later run

You dey look me less you fit to later call me boss

You dey whine grace abi you no dey fear God

I do this I do that Kapachino a hustler

My Momsy I put call osigo Omee transfer

Sapa render m worthless On God e go better

Shege wey I see this Money I must get am


Make I pull up Mercedes toy

With my guys wey I Legedes gosh

Okoro tell me why hating This boy

Many men no go like to See me on top


But on God I balance

No man badder than

Wey my Kala

One big Kapa


But on God I balance

No man badder than

Wey my Kala

One big Kapa


Sapa do me pass like Bellingham

Shege pass sef pass Fabregas

Okocha sef e no do pass But my defense strong Like rudiger


Sapa do me pass like Bellingham

Shege pass sef pass Fabregas

Okocha sef e no do pass But my defense strong Like rudiger

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status