Loading...

Download
  • Genre:Afrofusion
  • Year of Release:2024

Lyrics

Check, check check, check, check

Jaytainer

Yoh, yoh, yoh

Monster, yoh

Balance dey go

Zero competi, I want the doh

I no dey chase, I wan dey attract

Bad energy go far away (far away)

Balance dey go

Zero competi I want the doh

I no dey chase, I wan dey attract

Bad energy go far away (far away)


Pablo wey you dey eh

When I dey Accra, dey cry my cry but now I don dey chop the doh

Cus I was hustling

Day and night, I no fit sleep for night

My brother no be chiss (pablo wey you dey eh eh)

Pablo wey you dey eh

When I dey Accra, dey cry my cry but now I don dey chop the doh

Cus I was hustling

Day and night, I no fit sleep for night

My brother no be chiss


I was crying, was suffering for detro

Three days I never chop

Like damn what the fuck?

Chairman call me, ask me if I get work

I no get work epa

Oya make dem match am (chei)

Steady high spirit I nearly passed out

Early moh moh

People don go rush, buy washé dey chop

Seven men don jump fence

Senior boy sef follow (chei)

But guess what

After six months, I burst out

Check my steeze na, na 100

Composure one hundred

I enter land na soft life

Oboy see drip, na foreign

Who dey check am?

Hustle don pay

Police catch me

Hey you open your nyansh (eh oo)

Me and nyansh, me and nyansh (pablo)


Pablo wey you dey eh

When I dey Accra, dey cry my cry but now I don dey chop the doh

Cus I was hustling

Day and night, I no fit sleep for night

My brother no be chiss (Pablo wey you dey eh eh)

Pablo wey you dey eh

When I dey Accra, dey cry my cry but now I don dey chop the dough

Cus I was hustling

Day and night, I no fit sleep for night

My brother no be chiss

Day and night I no fit sleep for night

My brother no be chiss

Monster

Cus I was hustling

Day and night, I no fit sleep for night

My brother no be chiss

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status