Ire ft. Aydhell Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Baba gimme grace way one person no fit talk o (eh)
Baba gimme grace way one person no fit salaye
You know say I be that small boy way comot from gulter
Baba mimo oriburuku go back to sender (eh)
Because I know say I go stand up o I know I go make an o
Them say wetin go be go be baba wetin wan be must to be this year
Because I know say I go stand up o I know I go make an o
Them say wetin go be go be baba wetin wan be must to be this year
Majekope funmi majekojina rara
Ire ayo ti Mo tin reti majekope funmi
Majekope funmi majekojina rara
Ire ayo ti Mo tin reti majekope funmi
Irenikoje funmi ayonikoje funmi baba
Ero ota sha ni make I fall but irenikoje funmi
Anunikoje funmi idununikoje funmi baba
Bad Belle Dey wish me make I fall ayonikoje funmi
Uh eeeh Badman Laykers
Person way no work brother e no go chop o
So I Dey work everyday to reach the top o
Se'yanu layemi Se'yanu layemi
Cus I been killing all the flows like am baddest
Man no be wale but am hottest
Make the girls fall for me like am finest
And I go burst all their brains like am Gbadex
Sebi eyan ni dangote o sebi eyan ni adenuga
Sebi eyan ni Adeleke baba jowo gbemiga
Baba change my story
Majekope funmi majekojina rara
Ire ayo ti Mo tin reti majekope funmi
Majekope funmi majekojina rara
Ire ayo ti Mo tin reti majekope funmi
Irenikoje funmi ayonikoje funmi baba
Ero ota sha ni make I fall but irenikoje funmi
Anunikoje funmi idununikoje funmi baba
Bad Belle Dey wish me make I fall ayonikoje funmi
Eh ire tuntun lodun yii emi Ati awon nigga mi
Ayonikoje funmi