Eko (Remix) ft. OTEGA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eko (Remix) ft. OTEGA - Ben Ace
...
verse
I dey enter instagram
I dey see better post
I dey try feel among make I look better too
But na my padi iPhone I dey use to dey post
Omo e be like I dey sleep say e be like I deh jonzee
Yah tell me weytin I need?
Shey I Dey awake or I dey sleep?
You know say this feeling's that deep
As you can see eh
Won ni sho ri ro ri ro
Won de nke ni tori mi o
And everybody take a sit just to hear my story ohh
Won ni sho ri ro ri ro
So won de nke eh I no be William Shakespeare
But I have to tell my story oh oh
chorus
Won ni ma l'eko, won ni ma l'eko oh
Dem say oh boy you fit to be a star
Ti mba l'eko oh
Maami mohun l'eko (yeee), maami mohun l'eko (yeee)
Dem say your boy e fit to be a star
Ti mba l'eko oh eh
verse
Omo na jogbo me I dey wey I get my dreams
I no get super power but I get believe
I tell my mum cee say I wan enter street
She say make I no dey put my trust for human beings
Maami mo fe r'eko
Cuz I don dey sing for long and I no dey see result
Be like say I wan kolo (kolo)
Plenty people tell me say if I no go Lagos me I no go blow
Now I dey ball like Balloteli
Won ri mi lori telli
There's nobody badder
If e dey make you tell me
Put this on my life I'm a Diamond in the rough
E no get where dem go put me
Where I no go shine
chorus
Won ni ma L'eko, won ni ma L'eko oh
Dem say oh boy you fit to be a star
Ti mba L'eko oh
Maami mohun L'eko (yeee), maami mohun L'eko (yeee)
Dem say your boy e fit to be a star
Ti mba L'eko oh eh
verse
Who get ganja make i light it
Who get whisky make i high
I ask my brother how is life right on the street
He started shedding tears and told me
You cannot believe, tell me say
Ati ile ati eko, anywhere no easy oh
Talent plenty for Lagos
And dem never blow finish o
So aya mi ja, if I no blow come
Weytin I go tell mummy? And what if I don't get to blow
Mama say ati di omo kunrin o rorun
So watch your decision ko ma lo di iya si o lorun
And if you Dey make decision
Make you try dey get plan B too
U fit to make mistake but make you try dey admit too
I know say talent don lost (but I no go lost)
I know say many people self stop (me I no fit to stop)
Many died on the long run (me I go survive)
Me I no fit to stop edumare sho mi
Baba sho mi, won ni mo tele won
Won ni mo tele won, won ni mo
(Roll that shit back)