Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

Benabe

Bena bena be

Benabe

Bena Bena be


Grrr


Ogbologbo when I come and i give dem disaster

Give dem mixed feelings later I go master

Blaster, Tony send me that jam make I blast am

Update for my settings location we no go cast am


Yea casted cause you pray and fasted

Make we enter money before we go enter casket

Many many talk, no fit ever full the basket

She tell me say 2 minutes is the longest that you've Lasted


Tell her make she dey for you

She no fit dey cause I dey

Wetin she pick, wetin she pick

Leave am I go pay


She dey tell me good morning

But I did tell her I'm bonjour

Bon appetite I Dey chop her

Her doggy be like kung fu


Ogbologbo dey for you,

Ogbologbo go church he go pray for you

Skrrr, Ogbologbo pave the way for you

Pick anything na Ogbologbo go pay for you


Moni, Ogbologbo dey

Ogbologbo dey

Ogbologbo dey

Hmm, Ogbologbo dey

Moni Ogbologbo dey here

Ogbologbo dey here

Ogbologbo dey

Ogbologbo dey


Where the Ogbologbo tell them make them catch me

When the loud come i dey crash

Make them flash me

Intersection, po po, one way, turn back

Kpoti for the bando one time yega flash me



Kpoti no fit stop me again, cause I be costummer

Even my mama no know say I don become stunner

I go put am for your face like

Pull up for your place like

Hold your kele

Your shawty won know wetin I taste like


Ok ogbologbo big thing

Make she no fall victim

Steeze on a hundred

Probably till I turn fifty


Tell her make she dey for you

She no fit dey cause I dey

Wetin she pick, wetin she pick

Leave am I go pay


She did tell me good morning but I dey tell her Bonjour

Bon appetite I dey chop her

Her doggy be like kung fu


Ogbologbo dey for you,

Ogbologbo go church he go pray for you

Skrrr, Ogbologbo pave the way for you

Pick anything na Ogbologbo go pay for you


Moni, Ogbologbo dey

Ogbologbo dey

Ogbologbo dey

Mmm Ogbologbo dey

Moni Ogbologbo dey here

Ogbologbo dey here

Ogbologbo dey

Ogbologbo dey

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status