Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

I de ponder I de ponder me I de ponder

Wetin de my mind na the money I de ponder

I de my lane on the low and I ponder

wetin de my mind na the money I de ponder

wetin man go do everyday I de chase am

Many challenges everyday I de face am

Steady I de bomb na the money I de chase am Call me the bomber i Dey bomb all the nation


East down to west them they feel me for zanga

Na my tune dem Dey play

I de make dem go gaga

London go Loco make them go Gaga

I Dey sing my song

I go blow

I go conquer

Catch me at the top you can never see me under

Married to the money make no body put asunder

Make nobody put asunder


I de ponder I de ponder me I de ponder

Wetin de my mind na the money I de ponder

I de my lane on the low and I ponder

Wetin de my mind na the money I de ponder

Wetin man go do everyday I de chase am

Many challenges everyday I de face am

Steady I de bomb na the money I de chase am

Call me the bomber i Dey bomb all the nation

I dey bomb all the nation


Hold up wait a minute

O buro ego beat it

O buro na o so story ka iga ako I ma nji my digits

Being broke di ka wack song nwanne skipit

Shey we told dem we'll get rich and we did it

I smoke like wiz

Backwoods or riz

Owu adiro funny money make me say cheese

Money make a real Nigga stay real

On everything fuck how a fake nigga feel

I came a long way but I'm never depressed

Fuck your show off a diro di m impressed

Men a fuwa go this USD for a long time

Before I lute side a i g'akwu na long line

I fu this kind of bag I g'ama na o God's plan

I fu this kind of bag I g'ama na o God's plan


I de ponder I de ponder me I de ponder

Wetin de my mind na the money I de ponder

I de my lane on the low and I ponder

Wetin de my mind na the money I de ponder

Wetin man go do everyday I de chase am

Many challenges everyday I de face am

Steady I de bomb na the money I de chase am

Call me the bomber

I dey bomb all the nation

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status