Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Lion wey dey small no dey kill sheep

When the money come e go real peak

I be on my qs baby

Young nigga working hard

It get real deep

Monday morning coming on a money run

Lemme stack my paper I fit give you some

She asking for it right now

Baby right now


So I tell her baby ah ah ah ah ah

All my niggas grinding

Grinding from afar ah ah ah ah

People wey dey run

They gon get it baby

Na ah ah ah ah

Baby who gon run my race

You sabi who gon run my race

Baby let me run my race


Run am oh run am oh run am oh run am oh

Lambo rarri shey na rockstar

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Buy drink buy drink shey to pop am

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Enemy enemy we go clock am

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Who go stop am


Foreign key

Lambo car

Egba mi

Ki ni battle scar

Oluwa lo gbe from the bottom now in Panama

Young chibi Odum Eze

Am an animal

Told my granny that we going far

Be like film

Na my baby be the superstar

Say she going ghost

No reach double r

VVs on my body


So I tell my baby ah ah ah ah ah

All my niggas grinding

Grinding from afar ah ah ah ah

People wey dey run

They gon get it baby

Na ah ah ah ah

Baby who gon run my race

You sabi who gon run my race

Baby let me run my race


Run am oh run am oh run am oh run am oh

Lambo rarri shey na rockstar

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Buy drink buy drink shey to pop am

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Enemy enemy we go clock am

Run am oh run am oh run am oh run am oh

Who go stop am

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status