Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Free the boy baby

One for the road

Mana certified you for know

Omor this thing no be joke

I say this thing no joke


One for the ride two for the road

I dey town keep your girl on a low

Badness every where we dey go

Certified playboy girls themma love

You know me but you no notice

She to bad girl olo lo shi

She want to come to dey follow me

Wait

She no even know me


Na me see this gbedu for the club

With a big nyash no be small

Girl you gotta sugar and the sauce

Omor come close make we talk

Na me see this gbedu for the club

With a big nyash no be small

Girl you gotta sugar and the sauce

Omor come close make we talk



She dey bounce like fontonfrom (from from)

Shoddy short but her bombom long

Bedroom voice stefflon don (don don)

Open up make I know your soft spot

She want the cash I say make I first chop

She dey wan make I pour so she jay the condom

She no dey wear bra only crop top

How you dey do am adey beg don't stop


Shortie make you tell me wetin be your style

Cuz the way you do am wey dey kill me shy

Me I no be nigga wey go give you vibes

Certified lover wey I no dey lie

Shortie make you tell me wetin be your style

Cuz the way you do am wey dey kill me shy

Me I no be nigga wey go give you vibes

Certified lover wey I no dey lie


Ave Maria say hallelujah sing hallelujah

Ave Maria shout hallelujah sing hallelujah


Na me see this gbedu for the club

With a big nyash no be small

Girl you gotta sugar and the sauce

Omor come close make we talk

Na me see this gbedu for the club

With a big nyash no be small

Girl you gotta sugar and the sauce

Omor come close make we talk


Shordie make you tell me wetin be your style

Cuz the way you do am wey dey kill me shy

Me I no be nigga wey go give you vibes

Certified lover wey I no dey lie

Shortie make you tell me wetin be your style

Cuz the way you do am wey dey kill me shy

Me I no be nigga wey go give you vibes

Certified lover wey I no dey lie


One for the road

Mana certified you for know

Omor this thing no be joke

I say this thing no joke


One for the road

Mana certified you for know

Omor this thing no be joke

I say this thing no joke


Certified lover wey I no dey lie

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status