Sure Odd (Speedup) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
No dey call me bro idobalè ki ma n shey iwaaa
Orishaaa fimi lè mo Shey waaa
You fit broke today dey pray make your brother gberaa
Ahhhh
Follow who know road na wetin my papa talk
You won whine me khee alaye mi ma Bo asóo
I get eruku dem get many pump action
If you go whine me alaye mhii gongo aso
Chasing on my dream ve been chasing all the bag
Moti lòdó baba alaye no goin back
Home
Òshe ti mo gbewa e full inside poly bag
Omoh lile Lemi I dey standby bodijaa
Inside my bando I dey sip OGOgoro
Funmi lowo miii kan kan ki n kó un agogo
I No Dey nollywood me I no be ojopa gogo
I No Dey nollywood me I no be ojopa gogo
Designer with the panda no dey show me pattern
Toba fun mi lowo miii alaye moma japa
Woni moti yadaa no dey look me like that
Tori moma n tèwo now una dey call me maga
Your ladies no be my type
No dey form hard guy I no want no friend na money be the right guy yes I go waka bazooka with the tanker
Yes I getty sure odd make I play the banker
Yes I Getty sure odd make I play the banker
Yes I Getty sure odd make I play the banker
Yes I Getty sure odd make I play the banker
Yes I Getty sure odd make I play the banker
You Dey call me your gee buh you no dey gimme update
You no won make I pick buh I know seyy I go big one day
This lyf be Lyk bondage,we no fit pass the one stage
Me I no get tym for demon na money me i con slay
Cast the nude Lyk oxlade anywhere I dey dem seyy my lyrics just dey burst brain
Make I dress with co- operate
If you no get mind for ritual guy make you just stay
Your predator fit Dey find food go jungle make e turn prey
Cause I no go school no mean seyyyy I be illiterate
The Matter na bone to me cause e no really straight
Dem think seyyyy I be normal guy buh I no really saint
Dem think seyyy my glory don die buh e no really faint
Dem thought I was dead next rated I was there,
Cleaning all my dreams I was cleaning all my tear
Killing all the shows’ve been giving all my best
I wasn’t notice and yet I no go relent
I was scared of my dreams
I gat guns on my jeans
Dem be stealing all the salts
When I was cooking all my beans
As you no gimme update you think seyy I go beef you
No worry my guy na my success wey go beat you
Connecting with the oracle things da will soon happen
Buh dis serpent won destroy my future with just few Apples
Weeping off my blemishes days I dey reminisce
Emi ni mokór in my hood ooo peluu genesis
Catch me for the one corner dial me with da true caller
Keep all your professings na money be my true lover
If pikin poor dem no go ask you seyy na who born am
Dem seyy popo dey for loader yard yes na me call am