Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2024

Lyrics

Our Very Own ft. SUNSHINE SOLDIER - Jah Phinga

...

This ah di wickedest

De Gongman

Chapa Chapa dem

Jah Phinga

Wha happen to them

Yeah yeah

The one wey be fake

The one wey be hypocrite

Cyan be no stranger

The one wey dey hate

Say make we no be great

Cyan be outsider

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

See rytta now I’m rocking steady

Rocking steady

Me and Sunshine we deh pon ah different medi

Different medi

So dem fi go ahead keep hating ma paddy

Hating my paddy

Mia wo taa medzo medzo fifia megblidii

Ghi dem again

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

Look at yourself how you trust a bredda

Cah nuffa dem no really love yuh

Dem fulla bagga hate

Mawusogbolisa dey for me

Ta nubada deke mava nye agbemeo de

Eii Jah Phinga

We moving spiritual same time physical

So some man dem fi know we nah ordinary

Cos who Jah bless no man curse

Same people wey smile for ma face

Smiling with a skin teeth

They no know say we dey live by grace

Mi life nah go dry up like spit

Mi I don dey see dem evil deeds inna the place

Ebe dem ah go end up six feet

Cos mi come in like cook so so bar I dey raise

No matter what we ah go eat

They mussi mad

Me I no come here say make I loose guard

So ma own wan treat me bad

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

Our own

Oh yes our very own

Wey dey wish we bad

Our own

Oh yes our very own

Enemy no be God

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status