Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Austin Nweke

Austin Nweke

Austin Nweke


U talk say you no go hear word (hear word)

U waka go ogbodo oyibo

One month u don u get job

U work 8 months u don tire (tire)

Say dem no dey pay u well

U live am enter street

Say u want dey sale gbana

Your mate dey do good job

Ekelebe


Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo


Austin nweke

Austin Nweke

U talk say u no go hear word (hear word)

U enter street full time (full time)

U start to dey make wazo

U don make u no warn rest.

U do do u no warn stop

U don make enough wazo

Greed no go gree u (gree u)

The day dem go catch u (catch u)

Ekelebe


Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo


Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe

Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe

Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe


Austin nweke

Austin Nweke

Police dey find u. (Find u)

Ekelebe dey find u. (Find u)

U don go sanko (sanko)

Go meet the worse people

Dey cry say u warn come out

But it don late u go serve

All the wazo make don dey go

Where u dey find lawyer (find lawyer)

Ekelebe


Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo

Ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo


Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yooo)

Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yoooo)

Austin Nweke (Leave me oh oh leave me yooo)

Austin Nweke


Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe

Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe

Ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status