Ala (Dream) ft. Au-Pro Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Person money no dey ginger me
I no be girl no no dey finger me
I get am before no be property
I go work am dey pray God to answer me
No be human being dey win grammy
If my music no blow i go join army
Na only my mama dey pamper me
Cause the street no dey laugh them dey lamba me
We don’t know who we are (only God can see the lot)
We don’t know who we are (ony know the start)
I remember when we start
Some people dey talk say we dey run
And nobody got my back
Me just dey ginger back to back o
I remember when we start
Some people dey talk say we dey run
And nobody got my back
Me just dey ginger back to back o
O da bi ala e shi me ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi alo e ji ma ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi alo e ji ma ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi ala e shi ma gbo plenty (e shi ma gbo plenty)
Many many things dey ginger me
My mama no chop e dey pepper me
My papa go kpai them de bobo me
The baby wan come now dey form for me
I got to pay the price
Now i realise
Nobody wan come dey send you
Forget all the things wey dem dey do to you
We don’t know who we are (only God can see the lot)
We don’t know who we are (ony know the start)
I remember when we start
Some people dey talk say we dey run
And nobody got my back
Me just dey ginger back to back o
I remember when we start
Some people dey talk say we dey run
And nobody got my back
Me just dey ginger back to back o
O da bi ala e shi me ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi alo e ji ma ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi alo e ji ma ri wan o (e shi me ri wan o)
O da bi ala e shi ma gbo plenty (e shi ma gbo plenty)
Ekuke ekuke ekuke no be rottweiler
Ekuke ekuke ekuke no be rottweiler ee
Ekuke ekuke ekuke no be rottweiler
Ekuke ekuke ekuke no be rottweiler ee