Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Wer my kpo sef

Na you hol am papi G

Abeg ma kpo


Lyt an na

Put am 4 Ur mouth

See lyta da side



Stupid talk

Like chike and the river

If you telli me this

I go telli you that

Shey you wan kill my ginger

It's not my fault

Say you no get the liver

Dem dey wan make me chiva

Me I come around

And I call out my demon


Dey say na dem get mouth

Dey say na dem get talk

Dey be calli me joka

Dey be calli me joka

Dey no know

I be bad commando

Never show my moves Ronaldo

Ye Dey call me Joka

Batmen dey call me Joka


Dey tin say I no go make am oh

Me I done make am

Dem say I no go breakout oh

Me I done breakout

All my enemies dey my back oh

I dey front

I dey lead dem dey go

Where Dey don't know

But dem still dey follow


De dey follow kolos

De dey follow kolos

All my enemies dey follow kolos

Hmm

Dey don't know

Hmm


Oh no

Dem dey follow kolos

All my enemies dey follow kolos

Hmm

Dey no know

Hmm


Lemme take you to the start

Now boogie down low

Everybody know Kellyyung kill D show

Oya tell den make dem know

May dem know

I say may dem know


Just they play

You no fit carry my weight ye

I dey hustle I dey win

Everyday you dey pray for my downfall

Waity dey worry you eh

I say waity dey worry you eh


Dey say na dem get mouth

Dey say na dem get talk

De be calli me joka

De be calli me joka

Dey no know

I be bad commando

Never show my moves Ronaldo

Yet Dey call me Joka

Batmen dey call me Joka


Dey tin say I no go make am oh

Me I done make am

Dem say I no go breakout oh

Me I done breakout

All my enemies dey my back oh

I dey front

I dey lead dem dey go

Where Dey don't know

But dem still dey follow


Dem dey follow kolos

Dem dey follow kolos

All my enemies dey follow kolos

Hmm

Dey don't know

Hmm


Oh no

Dem dey follow kolos

All my enemies dey follow kolos

Hmm

Dey no know

Hmm

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status